by The Nature Will's 💪
June 19th 2026.


How e dey go nah
My naija people,
Shey nah like this we go dey look?
Abii you don no say,
Abii you no dey hear am say
Nah thirty-three days be this now
Wey bii say_
Bandit don gbamu gbamu
Our peoples in yawota foundation now,
And wey bii say 
Nah pepper dey dey shook for Unna eyes
And shey nah like this we go dey look.

© Sodiq odofin o.
    The Nature will's.

The Nature Will's 💪

[email protected]
Search Website

Search

Explore

Tags

Subscribe

Newsletter

WhatsApp Google Map

Safety and Abuse Reporting

Thanks for being awesome!

We appreciate you contacting us. Our support will get back in touch with you soon!

Have a great day!

Are you sure you want to report abuse against this website?

Please note that your query will be processed only if we find it relevant. Rest all requests will be ignored. If you need help with the website, please login to your dashboard and connect to support